19/03/2020
.
My people, my people, how una dey? We for EddyKurrent Travels dey pray say mek una dey kampe. You see on top this period wey Corobobo( COVID-19) don do mek plenty countries close border mek people dey stay for house, we wan assure you say, you see this Corobobo wind, e go pass. Las Las we go dey alright. No forget to dey wash your hands well well, e better if you stay for house, abeg avoid the place wey people plenty.
We love you β€οΈβ€οΈ. We dey wit you!
We be EddyKurrent Travels and na you be first for our minds π.
Keep safe, Stay safe.